Chidi Anthony Opara - Which Kin Yawa Be Dis? (Poem In Nigerian Pidgin English)

Chidi Anthony Opara - Which Kin Yawa Be Dis? (Poem In Nigerian Pidgin English)

Bomb blow, br Country people wound, br Country people die, br House dem damage, br Property sef spoil. br br Country man br Wey dey advise Presido br For security matter br Come yan say br Na because of election br Wey dey come br Na im make bomb dey blow. br br Presido br Come yan say br Na lie adviser talk, br Opposition come hala say br Make Presido sack adviser.


User: PoemHunter.com

Views: 2

Uploaded: 2014-06-11

Duration: 00:30