Burna Boy - Question feat. Don Jazzy [Official Music Video]

Burna Boy - Question feat. Don Jazzy [Official Music Video]

Burna Boy - Question feat. Don Jazzybr StreamDownload: br br LYRICSbr Don Jazzy againbr Its Don Jazzy againbr Its Don Jazzy O Don Jazzybr Just for the record, Just for the record.br If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchupbr Oya kuro n be yen nabr Paso o play n’be yen mo obr E go do you one kindbr Ma gbe fun e one timebr Omo to ba mess upbr br Chorusbr Anything you wish mebr That be your portionbr Bad mind no dey work ohbr Man no be God obr Make them dey talk ambr As we dey fly like helicopterbr Na by the Grace of Godbr Insha Allah we dey move ambr Question but they no geti answer (x5)br Bassa bassa Lugbedumbr You dey cause kasala when you dey movebr See green light when i look at youbr Last time i take picture with youbr That my cassava wey you dey lookbr Be like say i no see wetin you dobr When we go kerewa like Zule zoobr Nkan to wun won ni ki won san obr Anything you wish mebr That be your portionbr Bad mind no dey work ohbr Man no be God obr Make them dey talk ambr As we dey fly like helicopterbr Na by the Grace of Godbr Insha Allah we dey move ambr Question but they no geti answer (x5)br br Don jazzybr I hear say you ruggedbr Question but they no geti answerbr Wey your baby oohbr Question but they no geti answerbr When you go win grammybr Question but they no geti answerbr Just for the record, Just for the record.br If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchupbr br Subscribe for more official content from Burna Boy: br Follow Burna Boybr Website: Instagram: Twitter: Facebook: br TikTok: br Triller: Listen to Burna Boybr YouTube: Soundcloud: Apple Music: Spotify: Deezer: Boomplay: br The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.


User: ABJ Buzz

Views: 807

Uploaded: 2021-08-28

Duration: 03:07